
Here is the accurate lyrics for the viral and trending song Jombo by Kiss Daniel . A bit late but we see it proper to correct the lyrics spreading. The English translation is loading. Audio produced by Masterkraft.
Download Video Here
(PRELUDE)
===Masterkraft on the beat===
Lumba
(VERSE 1)
Amaka ngbo oh?
That am sorry oh
Ihe di gi n'obi; ogini, what happen oh?
As I see your sexy face, and your bigi belle
Girl; girl, I have to change my ways; I tell you, yeah
(HOOK)
Me, myself I dey pray for my daily bread [favour]
Ah; Amaka, you carry belle for me; how?
Me, myself I dey pray for my daily bread [favour]
[Hmn, hmnn] Ololufe, I no want run, but then
Your father is violent; o le mi de'le oh
(CHORUS)
Jombo, Jombo, Jombo
Will you be fine, daddy oh?
Your mother is Black-belt; she sabi Karate oh
Jombo, Jombo, Jombo
Abeg no vex for me oh
Your father is violent; o le mi de'le oh
Jombo, Jombo, Jombo
Will you be fine, mami oh?
Your mother is Black-belt; she sabi Karate oh
Jombo, Jombo, Jombo
I no dey soak, no more
(VERSE 2a)
Amaka you know, oh, oh; p'omo Yoruba l'emi oh
If your papa no want us to marry
Jowo ma lo y'oyun mi o
You know; girl, am down for you; no forget oh
The love wey I geti for you; omo, no go compare
[Oh, no ohh]
(HOOK / VERSE 2b)
Me, myself, I dey pray for my daily bread
[Me, myself, hey, I dey for Suru]
[the baby broke us, as long as you love me, girl, I dey here]
Me, myself, I dey pray for my daily bread
[Girl, I dey here; girl, I dey here]
[Favour; hmn, hmnn]
Ololufe, I no want run, but then
Your father is violent; o le mi de'le oh
(CHORUS)
Jombo, Jombo, Jombo
Will you be fine, daddy oh?
Your mother is Black-belt; she sabi Karate oh
Jombo, Jombo, Jombo
Abeg no vex for me oh
Your father is violent; o le mi de'le oh
Jombo, Jombo, Jombo
Will you be fine, mami oh?
Your mother is Black-belt; she sabi Karate oh
Jombo, Jombo, Jombo
I no dey soak, no more
[MUSIC LYRICS]: Kiss Daniel- Jombo
DISCLAIMER
Gistfans do not claim ownership of any of the Songs and Videos that we upload and any copyright infringement complaints will be executed immediately! It is our policy to honor all take-down requests! Email Us via Gistfansofficials@gmail.com
CONTENT REMOVAL
If you believe that this page has violated your copyrighted/protected material(s), please kindly Contact Us for immediate removal, or mail us at Gistfansofficials@gmail.com stating the content name/URL of the page. Thanks.
To upload your music on Gistfans and get massive download, contact us now:
Whatsapp: 08095459350
Email: Gistfansofficials@gmail.com
| Article Name | LYRICS: Kiss Daniel- Jombo (ACCURATE LYRICS & VIDEO DOWNLOAD) |
| Description |
|
| Author Name | Head Admin |
| Published On | 11/05/2016 |
| Post Category |
video
|



After dropping your comment, keep calm, it may take minutes before it appears after moderation.
Your comment(s) are appreciated.
You want to get notified when i reply your comment? Kindly tick the Notify Me box.